album cover
Pull up
album cover
Pull upは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年10月4日に2517662 Records DK2によりリリースされましたPull up - Single
アルバムPull up - Single
2024年10月4日
レーベル2517662 Records DK2
言語English
BPM114
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Shey you go pull up tonight
I go dey London for night
Or you no go like dey alright
Show me that loving tonight
And if you con dey too nice
I go fi to wife you for life
Cause the last time tarira
e sure me you sabi na
And the way that you dey eye me na
Me sef i happy na
Let's get familiar
Cause the last time tarira
Your waist no be regular
And e sure me you sabi na
Me sef I sabi na
Oya Sunmomi mi amina
Respectfully saying you gat body sha
Make you denge make I take you a picture
And i no go mind if you fit gimme chop
Make you no put under condition
Cause i go dey for you like your mirror
See as i smile cause you dey gimme joy
Girl you bad and boujie
Your full body on duty
No cap girl you do this!!
You ain't bad on l… yea
Good style im choosy
Personally gon do this yeah
Cause the last time tarira
e sure me you sabi na
And the way that you dey eye me na
Me sef i happy na
Let's get familiar
Cause the last time tarira
Your waist no be regular
And e sure me you sabi na
Me sef I sabi na
Oya Sunmomi mi amina
Written by: Fuhad Bamidele Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...