クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Ikemdinachi Adiukwu
Samuel Ikemdinachi Adiukwu
Songwriter
CHIBUIKE OKU OKU
CHIBUIKE OKU OKU
Songwriter

歌詞

Wake up in a the middle of the night 
Heat and mosquito no treat me right 
Sit up and me a think about my life
This kind of hardship e no be child's
Question my belief 
Nothing to believe 
Utter disbelief 
How did  we get to this , how did I l
Lose my peace 
I need a miracle 
Cos I don Dey tire for this everyday struggle 
Every day hustle 
I need miracle
Cos I don day taya for this everyday struggle
Every day Hussle
 I need a miracle in my life (miracle )
In my life
I need a miracle in my life (miracle)
In my life
I need a miracle in my life (miracle)
In my life
I need a miracle in my life (miracle)
In my life
Can't sleep in the middle of the night , (Mtcheew )
Nepa don take the light 
Cana sef done double for price oh ( miracle miracle working God )
I need a miracle . 
I was  young an now I'm getting old
I Dey jump obstacles like Super Mario 
Only thing wey Dey ginger me  money o
Olorun ma je  me sapa do me touch and follow
I don tie for legedese
I wan cop my Mercedes 
Peer  pressure wan Dey fold me 
My eyes wan turn  water fall 
Drown in depression  Things I No fit mention…. (Don't mention )
I need a miracle 
Cos I don Dey tire for this everyday struggle 
Every day hustle 
I need miracle
Cos I don day taya for this everyday struggle
Every day Hussle
 I need a miracle in my life (miracle )
In my life
I need a miracle in my life (miracle)
In my life
I need a miracle in my life (miracle)
In my life
I need a miracle in my life (miracle)
In my life
Written by: CHIBUIKE OKU OKU, Samuel Ikemdinachi Adiukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...