ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Nachi
Nachi
Performer
Caften
Caften
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwachukwu Daniel ikedinachi
Nwachukwu Daniel ikedinachi
Songwriter
Nwankwo Collins
Nwankwo Collins
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Crazy Beatz
Crazy Beatz
Producer

歌詞

chop life ohh
nothing dey this life ohh
brother what should I do oh
after all one day man go die goo. X2
me I go enjoy myself
if I see owu I dey jump and pass
if e no be money no dey call my cell. X2
waiter bring the bill make I clear my debt
//
One Bo all man waiter welua na my savings
That girl Nona isi Aja biko kpolua bia my table
I be next kin ndia nolo na my level
Kind of money we been spending na shock zi fa ka cable
Rip In advance maka everybody ka ga kpai
If I reason am sometimes Odika mnalu Asai
Nke bu na mmadu ga Agba mbo gbagide mbo achu the cha
And Inwudo The Cha Ego ama zoo gi ikaga waa
Oluwa let my days be long
I want to feel among
Nye Anyi the raba ka anyi fu Afia gana agba na Bunk
Achom the okpogo in Bulk make I see money enjoy
And who Dey carry Body papa Nye ha Chickenpox
Even when your future bright a shine ka mmanu akara
Anything can sub in seconds Obulo Ezigbo Onwunwa
So boy chop life, I don withdraw my last card
Akpogom my dispatch ka owete ukpaka na Abacha
chop life ohh
nothing dey this life ohh
brother what should I do oh
after all one day man go die goo. X2
me I go enjoy myself
if I see owu I dey jump and pass
if e no be money no dey call my cell. X2
waiter bring the bill make I clear my debt
//
say make them talk their mind
free them now make them run dia mouth
they know my life is amazing
my life is amazing.
enjoyment na personal choice
bitterness na personal choice
but me I choose my peace
dey for my lane make I light my kpo.
enjoyment na personal choice
bitterness na personal choice
but me I choose my peace
dey for my lane make I light my kpo.
chop life ohh
nothing dey this life ohh
brother what should I do oh
after all one day man go die goo. X2
me I go enjoy myself
if I see owu I dey jump and pass
if e no be money no dey call my cell. X2
waiter bring the bill make I clear my debt
Waiter butaozu okuko
E butaozu okuko
Enyekwuo ndi no na azuono
Ka anyi na erife .
Ndi civil servant oya is time to go
Written by: Nwachukwu Daniel ikedinachi, Nwankwo Collins
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...