クレジット
PERFORMING ARTISTS
Korein vol
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ibrahim Akorede Abdullahi
Songwriter
歌詞
Vibes, steady i dey giddem the vibes
Gat a lotta paper issa matter of cash
Yunno as a matter of fact
Say mo bad o
Phabz kini ton gba lori phabz
soon i will be topping the chat
Yunno mo bad ooo
Yeah me dey with VOL
Not with smellos dey with boys wey dey cho
Look pon my table shayo po pelu funds
I even ready give all the funds
So baby why why you con dey front
I don dey watch you caught you starring all night long
Baby come here come tell me what you wnat
Swear i ready give you all wey you want
Chorus:
Play me the guitar i wanna vibe o
I wanna dance o amapiano
I’m happy i know ejo ke pariwo
Efun min paino amapiano atarodo
Otin gbemi trabaye ofe kin ma shalaye
Jo today jo today jo dada bo pata mabora
Mademoiselle
I don dey holla youuu mademoiselle
See for my table here we pop rosè
Hennessy d’usse 42 don P
Mademoiselle
I don dey holla you mademoiselle
See for my table her we pop rosè
Hennessy d’usse 42 don P
Ila towo ko yen me i no know
As money don dey Dem dey bring boobi
Omodeyi fe pa mi she dey shark me like paami
Ummba egbami jankulubo asalamale
I rock am jeje she bring it harder and i no fit wa ku with this kunfu panda
Ha modelemi oni gba
Ebo ko lo far ikebe supar
Amora ta ba rira ama tun mu ra ni ta
Say na we dey here wu dey there
Shayo dey here girls dey here party dey here
Onsele money dey here na we dey here
Ki lon sele wu dey there
Chorus:
Play me the guitar i wanna vibe o
I wanna dance o amapiano
I’m happy i know ejo ke pariwo
Efun min paino amapiano atarodo
Otin gbemi trabaye ofe kin ma shalaye
Jo today jo today jo dada bo pata mabora
Mademoiselle
I don dey holla youuu mademoiselle
See for my table here we pop rosè
Hennessy d’usse 42 don P
Mademoiselle
I don dey holla you mademoiselle
See for my table her we pop rosè
Hennessy d’usse 42 don P
Ila towo ko yen me i no know
Omo e get one gbedu
if u hear my gbedu
Producer mio derun
omo mio donu
omo mio donu
omo mio donu……..
Written by: Ibrahim Akorede Abdullahi