ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Charisma
Charisma
Performer
Charisma Logo
Charisma Logo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charisma Logo
Charisma Logo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wilz Sounds
Wilz Sounds
Producer
Redemption Beatz
Redemption Beatz
Mastering Engineer

歌詞

I don sleep at night
I don watch my life
For my dream inside
And I dey in line
I no dey watch
What anybody says
Eno easy where we come from
Me and my guys we no dey miss
When we shoot we shoot to kill
Cause opportunity comes once
They don't know
That I can
So I vex
I show dem
Say I fit do
Wetin dem talk say
I no fit do
 
Chorus
Make I loud am
Make no body hear am
Make I loud am eee
Make no body hear
Make I loud am
Make nobody hear am
Make I loud am eeee
Verse
Fall down once come back twice as tall
All my loved ones by my side
As we dey do the shakara
For the success we don jakpa my life
A real fight is life you know
We eno be easy no
They left we no conditions no no
Wey we from the street you know
Love always conditional
No eno be easy no no
 
Chorus
Make I loud am
Make no body hear am
Make I loud am eee
Make no body hear
Make I loud am
Make nobody hear am
Make I loud am eeee
Mmmm mmm
Mmmmm mmm mmm
Mmm mm mm mmmm
Make I loud am
Make no body hear am
Make I loud am eee
Make no body hear
Make I loud am
Make nobody hear am
Make I loud am eeee
Written by: Charisma Logo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...