クレジット
PERFORMING ARTISTS
Jeffery Ufedo Akoh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jeffery Ufedo Akoh
Songwriter
Ikechukwu Eric Ahiazu
Songwriter
Jose David Gonzalez Navarro
Songwriter
Sandy Tabacinic
Songwriter
歌詞
[Verse 1]
Na love I dey find me I no dey find Delilah
You be the truth, the devil is a liar
If na figure 8 you carry pass Mariah
You do me jazz, wetin you carry na para
Gone are the days wey the boy still dey Lala
Na we can do anything if we wanna
Give you my pin everything that you order
I go spend am, anything for my lover
[PreChorus]
Oh girlie make you understand
I'm tryna find the ways to fall into your heart
Cos you're the only one I stan
Whether na rainfall abi na sunshine
You know say you dey classy and you are a stunner
I'll run a thousand miles, even further
You make me fall in love, are you a stranger?
I'm just tryna make it make sense
[Chorus]
Cos you dey call me a dreamer
Na for my dream I dey see her
I'm tryna make it real cos in my head
Iwo ni ko ni mofe
Cos you dey call me a dreamer
Na for my dream I dey see her
I'm tryna make it real cos in my head
Iwo ni ko ni mofe
[Verse 2]
Baby, you the love of my life
I can't lie
You know I can try show you how I feel inside
Girl, I can't lie
You do me like sunshine
Cos na you dey light up my life
I need something sweet
Someone to show me love complete
Someone real, not someone fake
Baby, with you I can't complain
[PreChorus]
Oh girlie, make you understand
I'm tryna find the ways to fall into your heart
Cos you're the only one I stan
Whether na rainfall abi na sunshine
You know say you dey classy and you are a stunner
I'll run a thousand miles, even further
You make me fall in love, are you a stranger?
I'm just tryna make it make sense
[Chorus]
Cos you dey call me a dreamer
Na for my dream I dey see her
I'm trying to make it real cos in my head
Iwo ni ko ni mofe
Cos you dey call me a dreamer
Na for my dream I dey see her
I'm tryna make it real cos in my head
Iwo ni ko ni mofe
Written by: Ikechukwu Eric Ahiazu, Jeffery Ufedo Akoh, Jose David Gonzalez Navarro, Sandy Tabacinic

