ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Sagas
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jason Aniekan Worlings
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Giftbeatz
Producer
歌詞
Oh da oh da
Deliver
I no fit count how many DMs I dey
Bounce wetin you carry kele
Ounce not all that glitter is gold
No mean say you go carry trowey
You fit no hear me for the club
You go hear me when you reach house
I fit no raise my voice raise my my hands
And Omo I no fit shout
Omo I no fit shout
Na wetin you sing for conductor
Na wetin you go sing for the bus stop
Dem dey wonder how the boys just dey function
Jam dis gbedu for the junction
Dis life, Omo men dis life
Doors of the whip shey na suicide
They wanna be in my shoes
But I don’t know you guys
Ah ahn
Boys Dey vess
Na we get liver
She Dey dance on me
She no wan leave am
I dey deliver
I dey deliver
Woou
Dem wonder how the boy just dey cope
Whether boy don dey press
Boy don dey vess
Boy no go loosen up emotionless
Boy no go carry money dey oppress
As I dey reason am boy no go less
Prisoner,  breaking the chains
Na him be the best and that’s why
Na im we dey flex
Oouu Oouu
Ah ahn
Boys Dey vess
Na we get liver
She Dey dance on me
She no wan leave am
I dey deliver
I dey deliver
Boys Dey vess
Na we get liver
She Dey dance on me
She no wan leave am
I dey deliver
I dey deliver
 Woou
Written by: Jason Aniekan Worlings


