クレジット

PERFORMING ARTISTS
Ak Songstress
Ak Songstress
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ak Songstress
Ak Songstress
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Abochi
Abochi
Producer

歌詞

Fine fine boy 
I want you 
Your eyebrows na too cute 
If you be mine 
 I Promise you go enjoy me pass your favorite food 
I have been waiting for you to 
Call me and tell me how you feel 
Cos when I see you in my neighborhood 
I dey pose but you no dey look my way 
So baby can\'t you see this feeling dey over me 
As you see me currently it\'s written all over me 
In my society ebi man wey dey chase woman 
But for you I am ready to break the rules and shoot my shot 
I don\'t want to oooh 
Be waiting for you oooh 
Am available oooh 
So am here with my proposal 2x 
If Muhammed no go to mountain,
the mountain must wakka 
Ratio man to woman,no dey balance oo ibi matter 
As I dey see u so I kno say you be responsible 
As u dey see me so,na packaging oga i be available
When I look into ur eyes,
I see my future paradise
The connection na tight oo
I will be proud to be ur wife 2x 
Chorus 
I don\'t want to oooh 
Be waiting for you oooh 
Am available oooh 
So am here with my proposal 2x 
So baby can\'t you see this feeling dey over me
As you see me currently it\'s written all over me
In my society ibi man wey dey chase woman
But for you i am ready to break the rules and shoot my shot 
I don\'t want to oooh 
Be waiting for you oooh 
Am available oooh 
So am here with my proposal
Written by: Ak Songstress
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...