ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Olawale Ganiu Qoyum
Olawale Ganiu Qoyum
Songwriter

歌詞

Ladies and gentlemen
I say my name is Trevor dulla
Trevor dudu
Cuz no body really send when u dey on zero
For another man sake I no fit change my schedule
Zero Hmmm mmmm shit gon crazy
Shout to those wey don stab me for back
The ones wey get food but dem leave us to starve
Shoutout to those wey don leave us with scars
I aim for the moon iffa miss I go hit the stars
Bro life na brain brain
Match sunny days, raining days I no fear rain
Survive on zero cos I Dey try pave way
Anything for survival I swear me I Dey game
I Dey on guard, Dey on God Dey wait for pay day
Steady I Dey find treasure like say I be bagger
Cos once sugar finish all these ants go gbaga
U see Relationship these days na for survival man
U nor get money ur gal go follow another man
All na real talk o no go Dey reason the matter
If everywhere gud even basket go hold water
How much u love ur brother no be the same dem love u
U go give them ur bread dem go hide their own butter
Don't let the love get to you fellow
Cos nobody really send u when u Dey on zero
I Dey on white dem wan dirty my polo
For another man sake I no fit change my schedule
Ladies and gentlemen
Whizy
Go get them bro
Yeah Trevor change my schedule
For another man I no fit change my schedule
Money is the root of all evil
Been broke is more evil
Men I sold my soul
To the game just just to get the doe
Gat no friends gat no foe
Nfnf nah money me dey hustle so
Your bros go whine you but no panic
Your babe self go whine you when money finish
Yoo my bro would you eat What you served me
If you get money shey u go still call me
Baby your the best is it because of the money
I dey pray to jah steady mentaining my steeze
I dey hustle like a thief be like rat fine the cheese
Monshé dating monshé military
Now we celebrity
You know nah God dey give
Oluwaloseyi
Now we making mills
They no go really send you if you no get money
My blood my bro nah only
When ant see biscuits
Cuz when this money
Finish
All of them they go gbaga
Owó épo larayé nla
Daju ko Kala
And make money
Be yourself
Mawoju anybody
Don't lose guard
People change on a daily basis
Try make the cheese
Not trust anybody
Life is a bitch me and Trevor
Gave it two sum
Money must be made
My **** I had to do wrong
Only your mum want you bigger
Now u see **** hating on ****
And we all tryna make the Raba
Why u con dey do só
My brother
Am the legend of my generation
Mark my words
Am gon remind you
But then mind you
Am still rulling
And I will keep topping
The goals I keep scoreling
The money long and I went keep balling
Listen
Money no go be the issue cuz he go supplus
Ain't trying to be rich cuz it's certain
Olawale lorukomí I must make it
Iran meta Okintoshi that why I keep
Working no sleep
Am working for my mum and my kids too
I don't look backwards it's dangerous
Cuz today is better and tomorrow is greater
I gat no regrets zero panic
Skip take me to better days
Take me to better days
Life is a movie take me to better days
Yahhh yahhh Am Blessed
Written by: Olawale Ganiu Qoyum
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...