ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Rayvnn
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Zitgwai Peter
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Logik Tha Pro
Producer
歌詞
Chant
Standing on my ten toes
See the boy fresh no be denge pose
When the men trek me I enter rolls
Don dey fear say the girl name na Brenda rose
Abi me I don fold?
**** dem be choking until me I don show show show
Na joke until me I don blow
Grace yakpa make the famz dem know
From coast to coast I dey spread my coat
Them dey fuck with guy
I dey come with vibe
I no copy the guy
Not impossible guy
I go shock una die
No be fight,na my right
No fit stop for the sky
Space shuttle no fit stop the guy
Give me four months then you fit check Spotify
No be rap God,na who blow we dey find
We Dey find money na babe you dey find
Call men with the rabbas
Rayvnn go blow to the haters
No be cho cho cho show workings
No be hardest,na who fit to blow pass
She want to dey raise am
I want to dey
We want to dey
They want to dey raise am
We start to dey
Party today
Shayo go dey bring am
We want to dey raise am
We want to dey raise am
We want to dey raise am
She want to dey
I want to dey
They want to dey raise am
We start to dey
Party today
Shayo go dey bring am
She want to dey
I want to dey
We want to dey raise am
We want to dey raise am
We want to dey raise am
Written by: David Zitgwai Peter