クレジット

COMPOSITION & LYRICS
EMMANUEL OSENI EMIE
EMMANUEL OSENI EMIE
Songwriter
Emmanuel Oladipupo
Emmanuel Oladipupo
Songwriter

歌詞

Alhamdullilah
Is Damyles ace
R2kizzdebanga eeee get a lot of things wey me eyes don see
But this people wan use me the play hide and seek
Lifestyle of a Rockstar with no Fugazzi steady pressing on my deck like Dj 4kerty
And is a big shame to give up when I fall down
I face disgrace frequently and is normal
Wetin retina don see (yeye) mouth no fit telli person no fit telli person
Alhamdullilah ahhhhh as I Dey smoke my loud ahhhh ahhh
Smoking marijuana ahhh couse am a superstar ahh
Alhamdullilah ahhhhh as I Dey smoke my loud ahhhh ahhh
Smoking marijuana ahhh couse am a superstar
Burn trees down till the morning time so! i can keep up with reminiscing
Man you know I roll three ties three times in a row put the jumbo under of my sleeve
Unluckily I’ve gone through a lot
Fought with my thought
Wrestle with my control
Ain’t no manager to put me along
Totteham no get son
So I’m Burning up this colo
Cus you know I gat to keep up
Topping While I sit up
Running to the stars like I’m hoping on my hick up
Alhamdulilah for the J we roll on default
Cus if e no sup Ain’t nobody wey go tip us
Alhamdullilah ahhhhh as I Dey smoke my loud ahhhh ahhh
Smoking marijuana ahhh cus am a superstar ahh
Alhamdullilah ahhhhh as I Dey smoke my loud ahhhh ahhh
Smoking marijuana ahhh couse am a superstar Ahhh
To blow for this game make i tell you no be one day
Look inna me eyes you go know say me i don tey
Tell me what’s the price if nah billi me i wan pay
If I drop all my flows ee go couse earthquake
The lifestyle wey i choose without money I no fit live am
The girly wey i like without the doe I no fit dock am
Fine boy clean boy me I no Dey fake life pull up in a phantom Nsuk girls them the rush am
Only father ohhh God of Elijah
We don hustle tire we the run from Sapa
But you say you go answer
Anytime wey I hala
we don hustle tire
We the run from Sapa eee ohhhhh
Alhamdullilah ahhhhh as I Dey smoke my loud ahhhh ahhh
Smoking marijuana ahhh couse am a superstar ahh
Alhamdullilah ahhhhh as I Dey smoke my loud ahhhh ahhh
Smoking marijuana ahhh couse am a superstar
Burn trees down till the morning time so! Ohhhh
Written by: EMMANUEL OSENI EMIE, Emmanuel Oladipupo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...