クレジット

PERFORMING ARTISTS
dVee xl
dVee xl
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Ashonibare
Victor Ashonibare
Songwriter

歌詞

DVee xl
Alarojinle lole more o
Baba God mi o ko' yan eh kere o
For all the blessings you give me daily
And my ship wey dey sail steady o
You too much
You too much
You too much
You full ground
You plenty
You surplus
Why e be say for your mind I come first
This your love make my head come burst
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
Rara rara
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
No no no no
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
Rara rara
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
No no no no
Your love
Your love
Your love
E sweet pass sugar
Your love
Your love
Your love
E sweet pass honey
Sweeter than party jollof
Nothing replacing your love for me
For my matter dem nail you for cross
And you no still leave me at all
It's not adding up adding up
Why you have not given up on me yet
Cause I know if I was you I would have
Given up on me long time ago
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
Rara rara
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
No no no no
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
Rara rara
Ko ma ye mi
Ko ma ye mi
No no no no
Your love
Your love
Your love
E sweet pass sugar
Your love
Your love
Your love
E sweet pass honey
Your love
Your love
Your love
E sweet pass sugar
Your love
Your love
Your love
E sweet pass honey
Uh yea yea yea yea
Uh yea yea yea yea
Uh yea yea yea yea
Mio le gbagbe
Uh yea yea yea
Mio le gba gbe
Your love
Your love
Written by: Victor Ashonibare
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...