album cover
WELP
452
Music
WELPは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年1月31日に5K Records LimitedによりリリースされましたKURIMA
album cover
アルバムKURIMA
リリース日2025年1月31日
レーベル5K Records Limited
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM106

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Priesst
Priesst
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Caleb Odugbose
Caleb Odugbose
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Juice
Juice
Producer
Emmeno
Emmeno
Mixing Engineer

歌詞

[Verse 1]
The enemy na the inner me
No be anybody been dey hinder me
Call Arole to deliver me
Oga doctor I no need vitamin
I do this for family but I usually
Ghost them and na intentionally
They deserve the world o entirely
As I no fit give them omo e dey tire me
Tire me
[Chorus]
Please don't let me go
Help me, help me
See the one in the mirror looking so deadly, deadly
Can you let me know
Do you get me, get me
See the one in the mirror looking so deadly, deadly
[Verse 2]
I no wan be your idolo
True talk o
Hold God only Him you look up to
Me I dey mess up o
Oh Lord oh
See beggar and I roll up
Cos when I dey Bambiala
Ba ni kobo
They show me road wey them no follow
I tell you people wicked o
No be ritual but they use head o
I'm tryna be different on God
[Verse 3]
Na who gon teach the teacher
Who gon pray for the Priesst
Them dey confess them dey kneel down
But who I wan tell my sins
See me see the goalkeeper
Who’s gon give the assist
Na who wan come give the giver
Wetin I mean do you see
Oh do you see
[Chorus]
Please don't let me go
Help me, help me
See the one in the mirror looking so deadly, deadly
Can you let me know
Do you get me, get me
See the one in the mirror looking so deadly, deadly
[Chorus]
Please don't let me go
Help me, help me
See the one in the mirror looking so deadly, deadly
Can you let me know
Do you get me, get me
See the one in the mirror looking so deadly, is deadly
Written by: Caleb Odugbose
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...