クレジット

PERFORMING ARTISTS
Almost Joey
Almost Joey
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Osagie Joe Ekunwe
Osagie Joe Ekunwe
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sparrq
Sparrq
Mixing Engineer
Dummex
Dummex
Producer
Dj Kraizee
Dj Kraizee
Producer

歌詞

Kraizee!
Gbedu!!
First of all call Solobodo
I dey mix my palmy with ogogoro
I go link my padi we go jogodo
I go come the party follow who know road
(Spo!!) Spononono
Better hold your Barbie or she go follow
Wetin she dey find for the shokoto
Na why we dey talk who no go no go know
Listen to the wave of the baseline
Right below the waistline
You no go see the same kain
Body wey dey change mind
Sometin must to kill a man
Highest in demand
Nicki Minaj
Anything I want and more dey for
Your waist
Your waist
Your waist
Your waist
Your waist
Your waist
Anything I want and more dey for
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Anything I want and more dey for Your Waist
Anything I want and more oh
Loving you is nothing oh oh
Call me Mr. fucking nowo (give dem)
Anytime I see her e dey wotowoto
Dance for your money oh e
She dey mix Hennessy and Moët
Chop all my money throway
Shayo for my cup be like kpotokpoto
Listen to the baseline
Right below the waistline
You no go see the same kain
Body wey dey change mind
Sometin must to kill a man
Highest in demand
Nicki Minaj
Anything I want and more dey for
Your waist
Your waist
Your waist
Your waist
Your waist
Your waist
Anything I want and more dey for
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Your waist (Ilèké Ilèké)
Anything I want and more dey for Your Waist
Du!
Anything anything anything
Girl for me your are my medicine
Anything that you want anything
(Your waist)
Ah
Ikebe
Chei
Ejah!
Listen to the baseline
Right below the waistline
You no go see the same kain
Body wey dey change mind
Sometin must to kill a man
Highest in demand
Nicki Minaj
Anything I want and more dey for
Your Waist
Written by: Osagie Joe Ekunwe
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...