クレジット

PERFORMING ARTISTS
Opute Collins
Opute Collins
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Opute Collins
Opute Collins
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Opute Collins
Opute Collins
Producer

歌詞

Worry worry worry
Worry them cartel
On the spoting wave
Go front
March sport
On your traficator light
Drip on drip
Worry them cartel
Burst am come the club
Drip on drip
Worry them cartel
Anywhere dem enter
Drip on drip
Worry them cartel
Drip drip drip
Drip on drip
Worry them cartel
Burst am come the club
Drip on drip
Worry them cartel
We too dey ball
Drip on drip
Worry them cartel
Steady Dynasty
If you check am well the boys dey ball too much
Money nor dey lack
Drip on drip
Dem go pack your babe
Dem go use am well
Drip on drip
Dem nor dey reap you
Cause dem be boys
Drip on drip
This boys dem too good o
Dem dey do things o
Drip on drip
If you check am well o
Your babe dey feel their vibes
Cause worry them
We nor dey dull
We just dey mount
If we come na big turn up we dey do
These on these o
My cash app is active
If you come I dey deliver
Check am well my guy
Drip on drip
We too dey do things
Wey your papa never do o
If you check am o
We dey ball every night
Ya
My guys dey ball
Steady martel for the hotel
If your babe mount
We dey call am on duty
Shey you know na big bb
E don drop again
I nor dey dull
If you check my name www dot com
Wise boy
Wicked boy
Wise and wicked
I nor dey laugh
Written by: Opute Collins
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...