クレジット

PERFORMING ARTISTS
Big Joel
Big Joel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oteng Joel Adomako
Oteng Joel Adomako
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Akum Hits
Akum Hits
Producer

歌詞

One million for you bebe
No go dey call me jonny
This is a funny story
Me and you lady
As you dey carry back case
Ago hail upon your name
Put on that brown jessey
make you strike a pose for me
Babe wu be pe Asem ama mi
This your baka gon kill me
Babe wu be pe Asem ama mi
This your baka gon kill me
For this country wahala
You be my maame water
For this country wahala
You be my maame water
Menk) seemi Menk) seemi
Daakye me su meny3 bi
No go do me pharasis
For years wey adey on knees
Shebi you no dey see
Say adey love normally
make a teach you one of these
Shey get wetin adey mean
Mahe le bo mahe le bo ama wo asumd33 e bi
For your sake ago make money make you come chill
Mahe le bo mahe le bo ama wo asumd33 e bi
For your sake ago make money make you come chill
Babe wu be pe Asem ama mi
This your baka gon kill me
Babe wu be pe Asem ama mi
This your baka gon kill me
For this country wahala
You be my maame water
For this country wahala
You be my maame water
Wub3 p3 asem amami
Wub3 p3 asem amami
One million for you babe
This is a funny story
Me and you lady
Written by: Oteng Joel Adomako
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...