クレジット

PERFORMING ARTISTS
Omoniyi Hammed Ayomide
Omoniyi Hammed Ayomide
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Omoniyi Hammed Ayomide
Omoniyi Hammed Ayomide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sogbeinde Olamilekan
Sogbeinde Olamilekan
Co-Producer

歌詞

This life na vanity
This life na vanity
I no cash out again egbami hand don dey meet me
I don dey call all me homies
Make them teach loading
If you fit give me juju with it I really mean it
This life na vanity
This life na vanity
I no cash out again egbami hand don dey meet me
I don dey call all me homies
Make them teach loading
If you fit give me juju with it I really mean it
I really mean it omo iya mi toba funmi lose seh mawe
Secure the bag don't secure the love kode tun maintain line e
Talking from experience kiwo na de malo shey esin nibe
At this fucking moment ara nkan toba bill me my bro ma yeeee
This life na war wani rifle
Mo we ose ode gbe bible
I just dey do am I no fit beg them
Tinba ku 10 naira seh I no fit text them
Fun awon tani awon haters
Toni level timo funwon ni chance
Pe ko roll pelu mi tan form nuisance
Tofe te tfare funmi fi gba verse
Mio sha le jale omoyami
Na bombing fit sort am
You go try again if e no work you go try again
Oye kin guide pa na me dey wait for God time
You go buy ig toba je you go buy again
Buy again
This life na vanity
This life na vanity
I no cash out again egbami hand don dey meet me
I don dey call all me homies
Make them teach loading
If you fit give me juju with it I really mean it
This life na vanity
This life na vanity
I no cash out again egbami hand don dey meet me
I don dey call all me homies
Make them teach loading
If you fit give me juju with it I really mean it
Just one touch
Wani rifle oh
Bible oh
Mio shale jale omoyami
Na bombing fit sort ham
Oye kin guide pa na me dey wait for God time
Written by: Omoniyi Hammed Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...