クレジット

PERFORMING ARTISTS
B-Fela
B-Fela
Lead Vocals
Olufela Adebayo
Olufela Adebayo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olufela Adebayo
Olufela Adebayo
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jadubeat
Jadubeat
Producer
Jadubeat, Superboi
Jadubeat, Superboi
Producer

歌詞

Early momo, this fine girl gbe mi saya
Tell me say she go like feel my fire
Ahh uhn, emi o soro
Cuz I know say I be fine fine bobo
And I know say all these girls aint loyal
Ahh uhn
Baby girl you suppose turn me on
But na you con dey turn me off
And I know say your backasi soft
But my mind don work, my head don buss
Im on the run from the law
Mofe sare pelu e sho ma bami lo
Make we dey go to my village ka ma jaiye lo
Omoge mi kilon shala o (shala)
Wa gba naira wa gba dollar (dollar)
Just be like spaghetti for my dinner (for my dinner)
Omoge mi kilon shala
Now money plenty
I don thefty
I dey run like my engine
Make I buy you fendi
Your backa kefty
Carry am jejely
Jejejeje jeje jejely ehh
(carry am jejely)
Je je je je jeje jejely
(carry am jejely)
Sunmomi olomi
I dey like wetin you carry
Osandi owendi, come make I give you poison
I mean medicine wey go give you energy
Moll up some backwoods we be somking on the tree
Na how to dey live this life
Breaking all the rules we no consignnn
And I know say your backasi soft
But my mind don work, my head don buss
Im on the run from the law
Mofe sare pelu e sho ma bami lo
Make we dey go to my village ka ma jaiye lo
Omoge mi kilon shala o (shala)
Wa gba naira wa gba dollar (dollar)
Just be like spaghetti for my dinner (for my dinner)
Omoge mi kilon shala
Now money plenty
I don thefty
I dey run like my engine
Make I buy you fendi
Your backa kefty
Carry am jejely
Jejejeje jeje jejely ehh
Carry am jejely
Je je je je jeje jejely
Carry am jejely
Written by: Olufela Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...