クレジット

PERFORMING ARTISTS
Oluwasegun Pelemo
Oluwasegun Pelemo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwasegun Pelemo
Oluwasegun Pelemo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
No Limits
No Limits
Mixing Engineer
Haystixx
Haystixx
Producer

歌詞

They call me Soulfeeder
Mr Pelez na me dey here
Ofe joko o
Ole joko o
Abi you be Ogbanje
Dem say this your body
Go lead me astray
I ready to go there
When shall we leave
Baby shey na today
I want to go there
They said this must
Be symptom of Cana
Girl have never taken Cana
Tell me how you do am
Oh what have you done to me
Ahhh
Bella call e no dey connect
Again
Nkechi call e no dey connect
Again
But anytime you call e dey connect
Why
Wetin you put for my system
I don't know
Anytime Bella call e no dey connect
Again
Nkechi call e no dey connect
Again
Wetin you do to my system
Ohhh ahhh ahhh
Ngozi Ogoziri magozi
Call all my guys make ona come see
The kele wey dey high me
My kpoli
Ngozi Ogoziri magozi
Call all my guys make ona come see
The girlie I'm in love with
My kpoli
Ofe joko o
Ole joko o
Abi you be Ogbanje
My love dey for your depot
Wetin you give me
I don chop
My aeroplane dey your airport
My signal to my network
Ahhh
Bella call e no dey connect
Again
Nkechi call e no dey connect
Again
But anytime you call e dey connect
Why
Wetin you put for my system
I don't know
Anytime Bella call e no dey connect
Again
Nkechi call e no dey connect
Again
Wetin you do to my system
Ohhh ahhh ahhh
Ngozi Ogoziri magozi
Call all my guys make ona come see
The kele wey dey high me
My kpoli
Ngozi Ogoziri magozi
Call all my guys make ona come see
The girlie I'm in love with
My kpoli
Picasso see the picture
You dey paint
Ogbono see the picture
You dey draw
Baby if you leave me
I go craze
Ogbonna baby girl you dey hot
Ofe joko o
Ole joko o
Abi you be Ogbanje
Written by: Oluwasegun Pelemo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...