クレジット

PERFORMING ARTISTS
Ossy Vybz
Ossy Vybz
Performer
Omorogbe Gabriel Osas
Omorogbe Gabriel Osas
Vocals
Oluwatobi Adetoun
Oluwatobi Adetoun
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Odeniyi Stephen
Odeniyi Stephen
Composer
Omorogbe Gabriel Osas
Omorogbe Gabriel Osas
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
El-Roi Patrick
El-Roi Patrick
Producer
Emmanuel Jesuseun
Emmanuel Jesuseun
Mixing Engineer

歌詞

Dem talk say
We no fit
Dey together
Dem talk say
We no fit
Last forever
You give me joy
Peace of mind
That I cannot deny
You own a place in my heart
Treasures that you deserve
18
19
Baby
Coz it me and you
my lady
Till the end of time
No Shaking
This is God's Design
18
19
Baby
Coz it me and you
my lady
Till the end of time
No Shaking
No one can deny (x3)
No one can deny (x2)
So baby follow me go
Make you dey with me
I no won go solo
You be eleven over ten
Shey you know
Girle you are God's gift
And You came from above
Omo Watin you want
Lemme know
Take E everything
Wey I get
Carry go
No go ever
leave you run go
No no
I'll be loving you
Until taba darugbo
Watin you want lemme know
(follow me go oh)
I'll never let you go
(make me go 000)
We go let the whole world know
(girl you know)
I wanna show you
Love in a way
That you're not used to
Feel like that I owe you
Like God made me for you
There's no hasty baby
God made you like he was boasting maybe
I don't really care if they castigate me
I found the one who activates me
No lies my baby
You so fine
My type
My lady
When it gets tough
your arms I'm laying
The one I love
You're my Rachel
Written by: Odeniyi Stephen, Oluwatobi Adetoun, Omorogbe Gabriel Osas
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...