ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Producer
Preye Victor Ezekiel
Preye Victor Ezekiel
Executive Producer

歌詞

[Intro]
Hee haa, hee haa
Hee haa, hee haa
[Verse 1]
Nobody go fit to wear Your shoe
Nobody fit do wetin You do
Nobody be Your class mate ohh
After You, Baba, I say na You, mmm
Baba, Baba
You dey carry me like tata, tata
Blessings opo jaburata
Make I call You the names wey my mother like to dey call You ohh
[Chorus]
Amayanabo, Fiafia Temebo
Kiriyanabo, so na kiri na Temebo
Amayanabo, Fiafia Temebo…
Kiriyanabo, so na kiri na Temebo
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Chukwu kwu kwu kwu kwu
[Verse 2]
Nobody fit do me like You do, Jesus
For my bole, na You way add the sauce
Even when You busy, You dey pick my calls
Shun for the boss
Hay, heyyss! Nobody fit challenge
Nobody fit try to question anything You say
If the enemies bubalabala, You go set ablaze
Only You legit, naanị Gi ka anyị ga-efe
Oh, my Lord, oh, my Lord, oh, my Lo-rd
You talk say if I want to enter, make I just dey kpor kpor
If I never belle full, You dey give me more more
If get e headache, You be paracetamol
[Verse 3]
When I call, You no dey lock up
Enemies dey cap careless, You dey tell them shut up
As I don enter Your motor, I no get bus stop
For my dormot, many better don dey sup
E get reason I dey call You
[Chorus]
Amayanabo, Fiafia Temebo
Kiriyanabo, so na kiri na Temebo
Amayanabo, Fiafia Temebo…
Kiriyanabo, so na kiri na Temebo
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Chukwu kwu kwu kwu kwu
Written by: Prinx Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...