ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Froshking
Froshking
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwachukwu Charles
Nwachukwu Charles
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Rocks Beat
Rocks Beat
Producer

歌詞

Been waiting to look you in the eyes
And tell you say you fine
You got that crazy look wey dey burst my mind
Say make you pull up for my yard
I’ll do you everything you like
I’ll make you no go ever want to leave my side
Girls dem know
Them know me
They see me, they say they want to follow me
I go do anything, make you no whine me
Oh baby this your baka, e wan killi me
All i know, things i feel
For your body fi make a man sin
I go do anything, make you no whine me
Oh baby make you follow my lead
Opo seh kileleyi
I carry your matter for head
I no go ever use you play, my bebe
Say baby make we dey together
Opo seh kileleyi
I carry your matter for head
I no go ever use you play, my bebe
Shey you know
Say tomorrow
I go dey for your door
Tonight
Girl we could make a movie
Cos you got me acting wild
I no fit to resist you
Yeah you know i caught the vibe
And everyday i rewind your visuals
Cos i know you’re just my type
And you know I’m worth the hype
Cos
Girls dem know
Them know me
They see me, they say they want to follow me
I go do anything, make you no whine me
Oh baby this your baka, e wan killi me
All i know, things i feel
For your body fi make a man sin
I go do anything, make you no whine me
Oh baby make you follow my lead
Opo seh kileleyi
I carry your matter for head
I no go ever use you play, my bebe
Say baby make we dey together
Opo seh kileleyi
I carry your matter for head
I no go ever use you play, my bebe
Shey you know
Say tomorrow
I go dey for your door
I no fo
She dey there
We go debe
Bami soro
Opo seh kileleyi
Use you play, my bebe
Written by: Nwachukwu Charles
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...