クレジット

PERFORMING ARTISTS
Max Wayne
Max Wayne
Performer
Jeremiah Nyaga
Jeremiah Nyaga
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Max Wayne
Max Wayne
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Shenom Again
Shenom Again
Producer
Mix By : Jordan
Mix By : Jordan
Mixing Engineer

歌詞

(praying in native language)
My mama call me yesterday
Say boy how you doing
I got lie tell her everything is good in the city
But I dey try
See, I dey try oh oh oh
TG omori say who no get money go suffer
Burna boy talk say you got get money to prove say you dey try
But I dey try oh oh oh
Steady shine my shoe like shoemaker
I dey the road
I dey trek 8 ackers
I dey on grind
I dey pray to my maker
And as you see this song
Abeg make you try share am
Cause, if I give up now
All my enemies go laugh me
Got to dey on grind
Got to pull up on a steady
Work, e no work
I dey run am on a low key
Pray to baba wey dey bless for the trenches
Oouuuh, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
See, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
Say, I dey try oh oh oh
Oh oh oh Oouuuh
Oouuuh, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
See, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
Say, I dey try oh oh oh
Oh oh oh Oouuuh
Mumu come
Mumu go
When Mumu wise
Them say Mumu bad
Economy wan crumble man
For this tender age
I for don kpai if nor be God grace
Many men dey jealous
Even popo self dey hate
Many **** can relate
Sometimes e go just be like make I craze
Chaaaaiiiii
E get many things wey my eyes don see
I for like explain but e big pass me
So I got chill
Ose me vi
No luo le me
Ose me vi
No luo le me
Ose me vi
No luo le me
No luo le me
No luo le me
Ose me vi
No luo le me
Ose me vi
No luo le me
Ose me vi
No luo le me
No luo le me
No luo le me
Oouuuh, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
See, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
Say, I dey try oh oh oh
Oh oh oh Oouuuh
Oouuuh, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
See, I dey try oh oh oh (only jah know oh oh)
Say, I dey try oh oh oh
Oh oh oh Oouuuh
(praying in native language)
Written by: Max Wayne
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...