ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Kabar
Background Vocals
Ifeanyichukwu Anyagwa
Background Vocals
Aluko Faith
Background Vocals
Ojewusi Abiola
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ojulari Oluwaseun Samuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kabae Moses
Producer
Dante Beatz
Producer
Penkile
Mixing Engineer
歌詞
When I wake up na money
Na money dey my head o
I go like to confess o
Na money dey my head o
When I wake up na money
Na money dey my head o
I go like to confess o
Na money
DDD
Mi ò ní kí ẹni ni ko má jẹ'
Mi ò ní kí aláìní fi ẹ'bi sùn
Ohun tí màa jẹ' ni mo ń bákà
Ohun tí ò máa jẹ' mi, máa jẹ' kí o rí mi
All dia arrow back to sender
No weapon formed against me prosper
Ohun tí màa jẹ' ni mo ń bákà
Ohun tí ò máa jẹ' mi, máa jẹ' kí o rí mi
Orí mi tọ' mi sí ọ'nà ni
Good wey I do no go kò bà mi
I just wanna put food for table ni
I just wanna carry my family
Ki emi sha ma gas for my enemy
Ki emi sha ma sha nor if dem don see me
Anything I do Ki emi jé ló
Even when I don dey over do make e favor me
Good wey I do for you
If you no go do for me
Me I no go vex for you
I go still dey pray for you
If you like you pray for me
My mama don pray for me
Baba God dey for me ee ee
Kò sí eni tí ó lè bùgà mí
Good wey I do for you
If you no go do for me
Me I no go vex for you
I go still dey pray for you
If you like you pray for me
My mama don pray for me
Baba God dey for me ee ee
Kò sí eni tí ó lè bùgà mí
When I wake up na money
Na money dey my head o
I go like to confess o
Na money dey my head o
When I wake up na money
Na money dey my head o
I go like to confess o
Na money
When I wake up na money
Na money dey my head o
I go like to confess o
Na money dey my head o
When I wake up na money
Na money dey my head o
I go like to confess o
Na money
Mi ò ní kí ẹni ni ko má jẹ'
Mi ò ní kí aláìní fi ẹ'bi sùn
Ohun tí màa jẹ' ni mo ń bákà
Ohun tí ò máa jẹ' mi, máa jẹ' kí o rí mi
Orí mi tọ' mi sí ọ'nà ni
Good wey I do no go kò bà mi
I just wanna put food for table ni
I just wanna carry my family
Ki emi sha ma gas for my enemy
Ki emi sha ma sha nor if dem don see me
Anything I do Ki emi jé ló
Even when I don dey over do make e favor me
Written by: Ojulari Oluwaseun Samuel