クレジット

PERFORMING ARTISTS
Jays Million
Jays Million
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sunday Kelvin Badaki
Sunday Kelvin Badaki
Composer
imhobekha
imhobekha
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Jeff Beatz
Jeff Beatz
Producer

歌詞

As I dey work I dey pray
All of the fine fine girls dem go dey
As I dey grind for the pay
Everyday holiday
As I dey work I dey pray
All of the fine fine girls dem go dey
As I dey grind for the pay
Everyday
Holiday
Getting the grove I feel your vibe
Kilode my girl Na u I like
Ma raba ma raba Dey
Send aza come aparte
Tell falila ko Sumo mi
Fine gal To bad o Sumo mi
E badi large o
Sumo mi
Take vanila mmmmm
Tell falila ko Sumo mi
Fine gal To bad o
Sumo mi
E badi large o
Sumo mi
Take vanila mmmmm
Bad girl
Can I get to know ya
( Mmm can I get to know)
Pull up with your friends i'm ah
Oh no
Girly you make me lose control
(make me lose control)
 Shey na Lambo I get e dol
(Say I get e dol)
I go run am like usein bot( Usein bot)
Wats up with you
Fine girl wey get steez
I dey for your gate
Dey on your lane
Wats up with you
(Girl Wats up with ya)
If you only knew
(if you only knew)
I get plans you ooo
My girl my boo
Getting the grove I feel your vibe
( girl I feel your vibe)
Kilode my girl Na u I like
( say na u I like oh)
Ma raba ma raba
Dey ( My raba dey)
Send aza come aparte
Tell falila ko Sumo mi
Fine girl to bad o
Sumo mi
E badi large o Sumo mi
Take vanila mmmmm
Tell falila ko Sumo mi
Fine gal to bad o
Sumo mi
E badi large o
Sumo mi
Take vanila mmmmm
Girl wats up with you
Ma raba dey
Come aparte
Written by: Sunday Kelvin Badaki
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...