ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Solidskid
Solidskid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ERIS BONOR
ERIS BONOR
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Miiqkle
Miiqkle
Producer
Veeny Beats
Veeny Beats
Producer

歌詞

(Oohhhh)
(Oohhhh, oh yeah)
Head dey burst oh
Money thoughts oh
Burst my mind anytime
Wey i lap oh
I dey come oh
With Police oh
Your body traumatized
Anytime i lap oh
I dey cap oh
No interrupt oh
The OGs wey dey
I dey come for ur spot oh
On a sight oh
Men dem bam oh
On a kum
I dey shoot no dey miss oh
Sickening
All the time yeah (Oh yeah)
Sickening
All the time (hmmm)
Sickening
(oohhhh)
All the time (Oh yeah)
This is Sickening
(Oohhhh)
All the time
Oh yeah
You dey miss oh (eh)
All the time wey i dey
I dey bring oh (Prahh)
Why hate naim make
You dey slim oh (mmm)
All the food u dey eat
I no dey see oh
On a click oh
I don miss oh
Life in my City sef
No be beans oh (ehh)
All the time wey i dey
I dey sin oh
Anytime wey me dey
Dem dey feel oh
Oh yeah
Head dey burst oh (oh)
Money thought oh (oh)
Burst my mind anytime
Wey i lap oh (Kpos)
I dey come oh
With Police oh (kprah)
Your body traumatized
Anytime i lap oh
I dey cap oh
No interrupt oh
The OGs wey dey
I dey come for ur spot oh
On a sight oh
Men dem bam oh
On a kum
I dey shoot no dey miss oh
(Well, Solidskid I wanted to tell you that)
(People are really greedy this days)
(You know that right? That's just because)
(I Don't want you to be greedy)
(Like this motherfuckers wanna do some)
I no fit keep my way
The way i've been living
On this side
And i know no be child's
All the time
Living in no trace
Wen u see me hail me hand
I go wave like u did
Head dey burst oh
Money thought oh
Burst my mind anytime
Wey i lap oh
I dey come oh (huh)
With Police oh (huh)
Your body traumatized
Anytime i lap oh
I dey cap oh
No interrupt oh
The OGs wey dey
I dey come for ur spot oh (kpaa)
On a sight oh
Men dem bam oh
On a kum
I dey shoot no dey miss oh (Kpos,Kpos Kpos)
(Head dey burst oh)
(Money thought oh)
(Burst my mind anytime)
(Wey i lap oh)
(I dey come oh)
(With Police oh)
(Your body traumatized)
(Anytime i lap oh)
Written by: ERIS BONOR
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...