クレジット
PERFORMING ARTISTS
Xpress
Vocals
Dante Clyde
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anyahuru Chigoziri Success
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DXX
Producer
Freddie
Engineer
歌詞
See I'm expressing again oo
As I dey hustle and I dey waka
Too many girls dem dey my matter
But I no send them me I dey focus
Cos problems dem bogus ah ahn
But e get this girl in particular
She just dey burst my medulla
She dey make my screw to loose ah
She be nuisance ah
She get dark skin
And her skin be glistening
Under the moonlight
She make the sun shine
And anytime wey she touch me
I know say yawa e don burst
And anytime wey she hold me
I know say yawa e don burst
Yh anytime wey she kiss me
Omo na yawa yawa yawa
And anytime wey she touch me
I know say yawa e don burst
And anytime wey she hold me
Omo na yawa yawa yawa
She cause yawa
She make me thirst like I'm in sahara
She hot like lava
She no get drama
Big booty girl bafana bafana
When she do her thing me I scream Holy father
She no dey disappoint
She no be amaka
I carry her matter for my head like a hawker
She dey make me dey manya
She get darkskin
And her skin be glistening
Under the moonlight
Till the sunrise I wan kiss and caress her
Make we no waste time
She get dark skin
And her skin be glistening
Under the moonlight
She make the sun shine
And anytime wey she touch me
I know say yawa e don burst
And anytime wey she hold me
I know say yawa e don burst
Yh anytime wey she kiss me
Omo na yawa yawa yawa
And anytime wey she touch me
I know say yawa e don burst
And anytime wey she hold me
Omo na yawa yawa yawa
She cause yawa yawa yawa yawa yawa hmm ah ahn
Written by: Anyahuru Chigoziri Success