クレジット
PERFORMING ARTISTS
spice priezt
Low Whistle
COMPOSITION & LYRICS
David Osunde
Songwriter
Temitope Tariq
Songwriter
歌詞
[Verse 1]
Naso i dey outside on a lowkey
Every other day na so we dey roll
Say na ganja, say na igbo
All, all we dey roll
I no fit see ṣege on my own
One blunt, two blunt I dey roll
And I get baddie wey dey claim my iyawo
Ohhh ohh
[Verse 2]
Police mount me wan collect their own
Slap my face collect my phone
I know my right, dem say who are you?
[Verse 3]
Many wahala wey see for the road
Man got go, go na go
Small Issue no follow my spirt go low
[Chorus]
My head wan scatter
Wahala para
Life dey do wara wara
But I no panic
Call holy father
Make e sparkle water
Make all demons fara, fara, away, away
[Bridge]
Hallelu, Hallelujah ehh ahh ehh
Ba n sọ
Bo ṣe n lọ oyi ehh oyi ehh
How many milli ohh
I go see inside my story ehh
How many billi ohh
I go see inside my story ehh
[Verse 4]
I no dey feel my pain, soso ehh ahhh
I no dey fear again, aje ohh ahh
Many, many desires
Go need me enter fire
Fire me ten times
But na zuko I be
Time wey I feel, feel tasteless
I no get no answer
Bash Alli
E no too different
E dey inside mind ohh
So if I distant
Know say na one kilo me thinking
I no say God get the update ohh but I no wan killi upstairs o
[Chorus]
My head wan scatter
Wahala para
Life dey do wara wara
But I no panic
Call holy father
Make e sparkle water
Make all demons fara, fara, away, away
[Outro]
Hallelu, Hallelujah ehh ahh ehh
Ba n sọ
Bo ṣe n lọ oyi ehh oyi ehh
How many milli ohh
I go see inside my story ehh
How many billi ohh
I go see inside my story ehh
Written by: David Osunde, Temitope Tariq

