album cover
Diamonds Dancing
album cover
Diamonds Dancingは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年4月25日にAnansi Records LtdによりリリースされましたDiamonds Dancing - Single
2025年4月25日
レーベルAnansi Records Ltd
言語English
BPM99
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Badyute
Champion
Diamonds dancing no fugazi
Welcome to my party
Fine girl come from Medina
This your body banging
Make I chop am like salad
Tell me who's your daddy
See wetin you carry na
Big bumper Bugatti
Felicitation
Congratulations
Omoge well done
Number one for the competition
Felicitation
Appreciation
Congratulations
Number one for the competition
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Omoge
na your body dey make me dey lose my focus
Wahala dey
Say make I hold you down baby make you for no lost o
Omo you too set
This your body is different
Bad girl she no decent
Make I put am for reset
Whether international local
I dey give them different area
All the girl them whine when them hear my song the Gbedu e go burst your speaker
Naija all the way to Malaysia
Oh lord of mercy mo gbe fun won o
Won mo pe the money is too long
Omoge you go chop am surplus
Diamonds dancing no fugazi
Welcome to my party
Fine girl come from Medina
This your body banging
Make I chop am like salad
Tell me who's your daddy
See wetin you carry na
Big bumper Bugatti
Felicitation
Congratulations
Omoge well done
Number one for the competition
Felicitation
Appreciation
Congratulations
Number one for the competition
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Written by: Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Hyacinth Obidi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, Okwudili Bendonald Ojobor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...