クレジット

PERFORMING ARTISTS
3rty
3rty
Performer
Söulaar
Söulaar
Performer
Ajibola '3rty' Osundiya
Ajibola '3rty' Osundiya
Vocals
Yemi Olowolabi Solafunmi
Yemi Olowolabi Solafunmi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ajibola '3rty' Osundiya
Ajibola '3rty' Osundiya
Composer
Jay Blakez
Jay Blakez
Composer
Yemi Olowolabi Solafunmi
Yemi Olowolabi Solafunmi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jay Blakez
Jay Blakez
Producer

歌詞

[Verse 1]
Shine your eye
Don't be blind
Some people get bad mind
Don't believe the lies
Dem go try to turn your brain
Make you go insane
If you try to complain
Dem go say you dey craze
[Chorus]
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
No let dem chop your eye
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
Na lie
[Verse 2]
You gotta keep your energy real tight
This is not animation this is real life
Dem no dey tell person twice
People go follow you laugh
But an envy in disguise, uh
As you dey waka the city
Lori Titi
Know appearances can be deceiving
I hope you know
Person wey you call your guy fit to commit your eye, yeah
[Chorus]
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
No let dem chop your eye
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
Na lie
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
No let dem chop your eye
If dem tell you, say na lie
If dem tell you, say na lie
Na lie
Written by: Ajibola '3rty' Osundiya, Jay Blakez, Yemi Olowolabi Solafunmi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...