ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Damilola Makinde
Damilola Makinde
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Damilola Makinde
Damilola Makinde
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ifeanyi jesse ezebube
ifeanyi jesse ezebube
Mixing Engineer

歌詞

Them no know where e touch
All the applause and the ones wey dey curse
My own self dey my body
So watch as you follow me talk
I could take it personal
Owun ton be lori
Is more than enough
Mio mo bo sen se mi
Mio mo bo sen se mi
Mio mo bo sen se mi
Mio mo bo sen se mi
No be say I get touch or na dagbana
I could be smilng now kin to ma para
I could be happy now kin to ma sober
Something just come my head
Mumsy go call
Iyawo go call
Skaley go call
Brother go call
Them no dey know wetin dey sup
(wetin dey sup)
I can't stay on like that
Mo ya to Ifa lo like that
Eji ogbe ma mo da
Ifa mi fo ire but Ifa when
Aiye don dey look me one kind
Ifa stand up Oya wake up
Eji ogbe baba Ifa
Ah ah ah wake up
Mio mo bo sen se mi
Mio mo bo sen se mi
Mio mo bo sen se mi
Mio mo bo sen se mi
Nanaanana
Written by: Damilola Makinde
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...