クレジット
PERFORMING ARTISTS
Taylon Twins
Lead Vocals
Zaki Amujei
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fadare Taiwo
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Taylon Twins
Producer
歌詞
(Melody)
Never beneath oh no
Never beneath oh
I'm on my grind till it early momo
I no go stop
Till the billi billi po po po
Eyes don red
Ori ntana
I no go stop
Till the billi billi po po po
Family call me the black sheep boy
Gbo gbo gbo
Moti gbo gbo gbo
Ngbo gbo na ngbo gbo gbo
Steady on grind
Make them talk mio gbo
I no fit broke till i die
Walai
Anything wey come my way
Mo ma monetize
Walai
Emi o sun Moma tepa mose till its fine
Walai
Cause i be odd boy
Number 95
Walai
I no fit broke till i die
Walai
Anything wey come my way
Mo ma monetize
Walai
Emi o sun Moma tepa mose till its fine
Walai
Who say i no fit make am
Till am 35
Na lai
For here
For here
No come dey whine me for here
For here
For here
No come dey whine me for here
For here
For here
No come dey whine me for here
For here
For here
No come dey whine me for here
Yeah eh
Duro na
Duro na
Oga teacher
Oga teacher
No dey do like say na you wey sabi pass
Yeah yeah yeah
Na who sabi Kroos
Go sabi pass
For money matter we no dey carry last
Yeah yeah yeah
This aye kpo
Very large
Very large oh
This aye round
Its spherical
Its spherical
When you get dollar
You get pounds
Na then aye go sweet
Like berry blast
Yeah yeah
Me i go utilize oh
I dey do beat
Dey korin
Dey write oh oh oh
Melodies wey come from my soul
And at the end of the day
I do this for my dough
I no fit broke till i die
Walai
Anything wey come my way
Mo ma monetize
Walai
Emi o sun Moma tepa mose till its fine
Walai
Who say i no fit make am
Till am 35
Na lai
For here
For here
No come dey whine me for here
For here
For here
No come dey whine me for here
For here
For here
No come dey whine me for here
For here
For here
No come dey whine me for here
Listening to no body advice
Following my dreams
And i will win without a vice
Me and poverty are cutting tiles
Jokes on me
If i cannot survive
I no fit broke till i die
I no fit broke till i die
I no fit broke till i die
Just like the sun
I'll rise
Cause baba dey for me
Written by: Fadare Taiwo