クレジット

PERFORMING ARTISTS
Questhood
Questhood
Performer
Beam Stefan
Beam Stefan
Recorder
Emmy Sax
Emmy Sax
Saxophone
COMPOSITION & LYRICS
Zaki Kumator Unenge
Zaki Kumator Unenge
Songwriter
Stephen Clericks Chiangi
Stephen Clericks Chiangi
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Joe Waxy
Joe Waxy
Producer
Stephen Clericks Chiangi
Stephen Clericks Chiangi
Assistant Producer
Syndey Sydo
Syndey Sydo
Editing Engineer

歌詞

Alhamduli
Hamdulillah
I am
Alhamduli
Hamdulillah
Questhood
Walahi Talai
If no be God
Me I for don die
Sapa bin choke me
Hasbullah
No be small shege
I see for my eye
Alhamduli
Hamdulillah
Banzai Shege
No use your Rnb
Come spoil my Reggae
Alu ve tsee I for dey Zaki biam
Ke afo ayoo offloading yam
But I kept it on the low
Hegen mtoo tahav
Van er ka gongoro
How you wan remove water
Wey dem don am use do eba
Who God done bless
Iveren ne ka inyumbe ga uh huh
Alhamdulillah
Alhamdulillah
If no be God
Me I for don die
Alhamdulillah
Alhamdulillah
Thank God say
God no be man lai lai
Alhamdulillah
Alhamdulillah
If no be God
Me I for don die
Alhamdulillah
Alhamdulillah
Thank God say
God no be man lai lai
Aondo hemba
Akpongo tswaregh
Alhamdulillah
Alhamduli
Hamdulillahi
Aondo hemba
Akpongo tswaregh
Alhamdulillah
Alhamduli
Hamdulillahi
Kule kule tile
Tongou ikyurav
Ukum man shite
A lam alam kpa iyongo ahime
Aondo alu uma je bem a hide
Alhamduli
Hamdulillah
Make we digress
This sermon no be for the righteous
Na for the man wey carry him
Last card enter for bet shop
The guy wey dey bomb nonstop
The babe wey dey do hookup
Even you wey never see food chop
Joy is coming
Pouring like raindrops
We listen
We don't judge
Joy is coming
Pouring like raindrops
Alhamdulillah
Alhamdulillah
If no be God
Me I for don die
Alhamdulillah
Alhamdulillah
Thank God say
God no be man lai lai
Alhamdulillah
Alhamdulillah
If no be God
Me I for don die
Alhamdulillah
Alhamdulillah
Thank God say
God no be man lai lai
Aondo hemba
Akpongo tswaregh
Alhamdulillah
Alhamduli
Hamdulillahi
Aondo hemba
Akpongo tswaregh
Alhamdulillah
Alhamduli
Hamdulillahi
Written by: Zaki Kumator Unenge
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...