クレジット
PERFORMING ARTISTS
Charles Nii Armah Mensah
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Teye
Engineer
歌詞
[Verse 1]
As I dey like this ano fe dance unless my pocket full
As I dey like this o only money be the love I know
As I dey like this no faking love if money no dey show
Used to tell my gees and tell my ex say one day ago blow
This is my story o
If ebe your own come and carry go
So I keep running keep running no stopping
Mandela, Montana
[Chorus]
I no be baba lawo
Bo ne osu mɔ ko ni ma wo
Kwe kɛ tsiɛ yoo boo kɛɛ ashawo
As I dey like this I loud oo
I no be baba lawo
Bo ne osu mɔ ko ni ma wo
Kwe kɛ tsiɛ yoo boo kɛɛ ashawo
As I dey like this I loud oo
[Verse 2]
I dey chase my paper no dey follow drama
I dey claim my name and play the game and win the game
E get as e be, swag on point no repeat o
I use to tell my gees and tell my ex say one day ago blow
This is my story o
If ebe your own come and carry go
So I keep running keep running no stopping
Mandela, Montana
[Chorus]
I no be baba lawo
Bo ne osu mɔ ko ni ma wo
Kwe kɛ tsiɛ yoo boo kɛɛ ashawo
As I dey like this I loud oo
I no be baba lawo
Bo ne osu mɔ ko ni ma wo
Kwe kɛ tsiɛ yoo boo kɛɛ ashawo
As I dey like this I loud oo
[Chorus]
I no be baba lawo
Bo ne osu mɔ ko ni ma wo
Kwe kɛ tsiɛ yoo boo kɛɛ ashawo
As I dey like this I loud oo
I no be baba lawo
Bo ne osu mɔ ko ni ma wo
Kwe kɛ tsiɛ yoo boo kɛɛ ashawo
As I dey like this I loud oo
Written by: Charles Nii Armah Mensah