album cover
SILLY
album cover
SILLYは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年5月23日にPubliclylivingprivateによりリリースされましたSILLY - Single
アルバムSILLY - Single
2025年5月23日
レーベルPubliclylivingprivate
言語English
BPM122
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Yo peni
Don't be silly i no be rich man pikin
I came from nothing believe me
All that you've heard I did and it
My mama been get shop for that street
Now them dey ask how I did it?
You know this, I'm chilling, I'm outside here dealing
One time put couple Millie in a bunker
Anything she want I'm a get her my shawty came in a brand new Tesla boomba
Remember, me I no be saver I be spender
Spend on anybody fkd the gender
I don't even care if my Geez don't pay back
I go dey find money dem go dey find me oh
Girls wan chop me like broccoli
When I talk one talk two, give you couple bundle
When I come she go come through ye yeah
When I been no get nothing
When I was rocking my okirika
Nobody Dey there for me, jiggy
Don't be silly (don't be)
I no be rich man pikin (na so dem born me)
I came from nothing, believe me all that you've heard i did
My mama been get shop for the street
Now them dey ask how I did it?
You know this, I'm chilling,
I'm outside here dealing
which ever season I'm moving
I make gains I don't care who's losing
I got voice in my head, say I'm too big
Too many girls in a club i'm choosy, Who the F Suzi
Japara
Juó n'iga ekweté okwa mtinye Aru n'ogbe benz ane muke
Ofu nwa uwaniFa si n'oma chake
Buzi Onye mechalu Buru Ike piam to piam
Mmmmmh mm mm
Ife was hard I no go lie
Mana ejisim Ike Wéa kpo my tie
Buru lapi mapuga Na streéet tu nu
Kpochia ma suit ka ugwu Di banyi
When I been no get nothing
Mgbe oburu One shoe one trouser
Shay u de there for me
But Na my papa be the
Reason why I no fit quit
Osim woke ife obula ina with your time don't quit
Ones itinyeru uchù my boi your time go your Reach your time go reach me aka nò onwero Onye ma'echi
Ojuru m anya It wasn't easy na Eze street oh
I was grinding with my mum
Akara,on a low was a short down
we still de give thanks to jah
Don't be silly (don't be)
I no be rich man pikin (na so dem born me)
I came from nothing, believe me all that you've heard i did
My mama been get shop for the street
Now them dey ask how I did it?
You know this, I'm chilling,
I'm outside here dealing
Written by: Augustine ilechukwu, Blaise Duhu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...