ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Dhriz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abimbola Quadri Olamide
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jadu
Producer
歌詞
Every time I call my padi
Kalo głowo iya Charlie
Cause I be that fruit for there garden
But korimi mata komi
That lifestyle be like journey
Ama superstar and I see it coming
Big dreams from trenches
Ama born superstar
From the trenches
So me I call on Ashanti
Ashanti
Make he bless me
Bless dem my padi
My padi
Bi shey sise maje koremi
Koremi
I no won live my life on salary
Salary
Na my mindset My self
No one believe in me
But I stand on my toes and I believe in my self
God damn
Me wey I be OG before IG
Dem be like shey mi nikan sha ni
Like say na music just dey high me
But I smoke Cana Kush and I dey on my p
Gele no fit show the love
I dey tell you has hey be
Until hey sup gidigan
So my brother bomb gidigan
Till the money turn billion
Gele no fit show the love
I dey tell you has hey be
Until hey sup gidigan
So my brother bomb gidigan
Till the money turn billion
So me I call on Ashanti
Ashanti
Make he bless me
Bless dem my padi
My padi
Bi shey sise maje koremi
Koremi
I no won live my life on salary
Salary
Written by: Abimbola Quadri Olamide