album cover

Panamera

26,050Music2024
album cover
Panameraは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年7月26日にAzuriによりリリースされましたPanamera - Single
アルバムPanamera - Single
リリース日2024年7月26日
レーベルAzuri
言語English
BPM157
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

[Verse 1]
I remember in the early days wey dem no send me
Small money dem go turn friendly on God
Say dem get my back and front
Dem wan dey carry me go war front
Who dey wan dey deceive, man I trust no man but God
So I live my life on God
Say make my sure ticket no cut
[Chorus]
Baba God ṣo n gbọ mi
E no go bad if I build for my mummy
Nah depression make my dealer dey call me
Make I no loss as I dey for my journey
If I wrong you I swear I'm sorry
Not intentional man dey worry
I gatz to make ham no wan talk story
Carry my cross mo gbẹru mi sori
[Chorus]
Baba God ṣo n gbọ mi
E no go bad if I build for my mummy
Nah depression make my dealer dey call me
Make I no loss as I dey for my journey
If I wrong you I swear I'm sorry
Not intentional man dey worry
I gatz to make ham no wan talk story
Carry my cross mo gbẹru mi sori
[Verse 2]
Ah ah, boomshakabula for that **** wey dey wish me bad
Akoba adaba I return am back
Stacking my mulla tryna get my bag
Nah Jehovah wey dey get my back
Wetin you wish me I wish you back
Evil you wish me I jump am pass
So I’m on the road nonstop
Make I fit to reach on top
[Verse 3]
No be say dem no wan see you make am
But tell me who want make you rise pass
Tell me who want make you fly high
High pass them
I can tell
Many good life for the ones that care
[Verse 4]
Awe
No time to dey slack mi o gbagbe
All the things wey I promise mama eh
Ọmọ to kowode ma lo mọwe
No want bad energy, ahn ahn
[Chorus]
Baba God ṣo n gbọ mi
E no go bad if I build for my mummy
Nah depression make my dealer dey call me
Make I no loss as I dey for my journey
If I wrong you I swear I'm sorry
Not intentional man dey worry
I gatz to make ham no wan talk story
Carry my cross mo gbẹru mi sori
[Chorus]
Baba God ṣo n gbọ mi
E no go bad if I build for my mummy
Nah depression make my dealer dey call me
Make I no loss as I dey for my journey
If I wrong you I swear I'm sorry
Not intentional man dey worry
I gatz to make ham no wan talk story
Carry my cross mo gbẹru mi sori
[Outro]
Man wan
Pull up in a Porsche
Pull up in a Porsche
Panamera
Pull up in a brand new Porsche
**** want something but **** no wan rush
Written by: Eyiwumi Olawale Pelumi

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...