album cover
Big Things
542
Christian & Gospel
Big Thingsは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年10月31日にSOP RecordsによりリリースされましたThe Spirit of Prophecy
album cover
リリース日2025年10月31日
レーベルSOP Records
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM109

歌詞

Big Things Everyday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Monday to Monday
I carry Big Things for head like Improper fraction
If I wear oversize, omo that is my fashion
I no dey talk too much I dey show you by action
Na for high places na my name dem dey mention
More than I think or imagine
Na him my own God been dey do
So me no go limit myself na wetin mighty me I go do
As a Living Seed on a Monday
I dey do great things on a Tuesday
I crush heavyweight on a Wednesday
And I no dey looku back on a Thursday
Now I'm thanking God it is Friday
I dey celebrate on a Saturday
I share testimonies on a Sunday
And I'll do it all over again on a Monday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Monday to Monday
No matter the size of the mountain
Omo me I go climb am
The one in front of my Zerubabbel
That one come down
Na outside shot I dey score
Cos I dey think outside of the box
And I can do all things through Christ
Wey dey strengthen me
Big things I dey do
Big things I dey do
Everyday Hallelu
Na greater works my Jesus say I go dey do
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Monday to Monday
Written by: Adejola Rhapsody Dosunmu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...