album cover
WAVE
album cover
WAVEは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年7月4日にSpinningStar RecordsによりリリースされましたCHIAGOZIEM - EP
アルバムCHIAGOZIEM - EP
Released2025年7月4日
レーベルSpinningStar Records
言語English
BPM100
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Weather e be night or day, I go make am no delay
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Whether e be night or day, I go make am no delay
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Dem no fit stop am no
I take my shot na goal
My money just dey grow Ah, Eh Ai Eh Oh
Dem no fit stop am no
I take my shot na goal
My money just dey grow Ah, Eh Ai Eh Oh
Why dem wan do me wayo?
Naija boy about my ego
She wan go coast to coast, been around, around the globe
Take a shot now baby let's go
We don't need to park we can rendezvous
This ain't Noah's Ark but every thing times two
It don't even matter wahala don go ehhhh
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Weather e be night or day, I go make am no delay
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Whether e be night or day, I go make am no delay
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Written by: Jason Ebie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...