album cover
Dance
224
Afro-Beat
Danceは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年7月4日にOakland RecordsによりリリースされましたDance - Single
album cover
アルバムDance - Single
リリース日2025年7月4日
レーベルOakland Records
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM111

歌詞

Dear lord
Can you hear me?
I'm really trying
What have i become
I'm burning trees
I hate it too but when i drag it
Immediately i soji
My soul isolate my body
Spirits dey beckon on me
Dem say make i come over
Old age don dey catch mummy
And i never fulfill my promise
To make this money
I just wan dey okay
Oh oh oh oh oh
I still dey dance
I still dey dance
Oh oh oh oh oh
I still dey dance
I Still dey dance
Water full my eyes
I still dey dance
I still dey dance
Water full my eyes
I still dey dance
I still dey dance
Alihamdulihah for the things wey money no buy
I no wan do bad but i fear i'll end up broke and all alone
I no wan die alone
This thing is hard no capping
Immediately i soji
My soul isolate my body
Spirits dey beckon on me
Dem say make i come over
Old age don dey catch mummy
And i never fulfill my promise
To make this money
I just wan dey okay
Oh oh oh oh oh
I still dey dance
I still dey dance
Oh oh oh oh oh
I still dey dance
I Still dey dance
Water full my eyes
I still dey dance
I still dey dance
Water full my eyes
I still dey dance
I still dey dance
Written by: Peter Oche
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...