album cover
O'way
album cover
O'wayは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年8月3日にEminence Africa EntertainmentによりリリースされましたO'way - Single
アルバムO'way - Single
2025年8月3日
レーベルEminence Africa Entertainment
言語English
BPM120
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

This feeling I never feel oh no
Ar dea see u na me dream
Me ar nor dea seat or stand
or Waka go far
wea you nor dea by me side
Any sai you dea baby kam near me
If money nor dea girl you go bear me
Upon everybody na you know who ar be
Me noto the type nor dea do that kind thing
(Oooh)
O'way m’bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh munoh m’de nanteh koh)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh na m'de nanteh neh)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O’way m’bothr ey
(Dea bankoh munoh m'de nanteh koh)
O’way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh na m’de nanteh neh)
Dea bankoh oooh ya iye)
(Dea bankoh munoh m'de nanteh koh)
(Dea bankoh oooh ya iye)
(Dea bankoh na m'de nanteh neh)
Baby you are everything wea ar ever need
Beautiful goddess wea ar ever see
Before you kam na me life I've never been happy
Na you dea boost me energy Wathi Bera derr nor
(Derr nor baa)
Tell me wetin you dea fraid not
(Fraid nobody)
Ahusubilah ar dea pray and fast
Baby na you wea dea set me heart on fire
Any sai you dea baby kam near me
If money nor dea girl you go bear me
Upon everybody na you know who ar be
Say me noto the type nor dea do that kind thing
Any sai you dea baby kam near be
(Near me near me)
If money nor dea girl you go bear me
( Bear me bear me)
Upon everybody na you know who ar be
(Who ar be who ar be)
Says me noto the type nor dea do that kind thing
(Ooooh)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh munoh m'de nanteh koh)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh na m'de nanteh neh)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh munoh m'de nanteh koh)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh oooh ya iye)
O'way m'bothr ey
(Dea bankoh na m'de nanteh neh)
 
Dea bankoh oooh ya iye)
(Dea bankoh munoh m'de nanteh koh)
(Dea bankoh oooh ya iye)
(Dea bankoh na m'de nanteh neh)

Loading...