album cover
Too Correct
album cover
Too Correctは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年9月19日にSongdis LtdによりリリースされましたToo Correct - Single
リリース日2025年9月19日
レーベルSongdis Ltd
言語English
BPM190
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Salam alaikum my baby
only one special dumebi ohh
In the morning my baby
Na your face I wan dey see ohhhh
I no fit to lie ohhh ohhhh ohhh
You give me butterflies shawty
The way that you smile ohhh ohhhh ohhh
You light my life shawty
Omo you come correct
My kokolet
Make I caress
Your body
Omo you too correct
100 percent
make me forget
my worries
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh yeah yeah
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh woh woh
Baby Ohhh
Shey you no go leave my side na na na
Cus me I no go look outside na na uwoohhh
Anytime you call me hello
You know say I come through for you
As Long you no burn my cable
I go dey wire ohh wire ohhhh
Omo you come correct
My kokolet
Make I caress
Your body
Omo you too correct
100 percent
make me forget
my worries
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh yeah yeah
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh woh woh
Anytime you call me hello
You know say I come through for you
As Long you no burn my cable
I go dey wire ohh wire ohhhh
Written by: Emmanuel Odume

Loading...