album cover

Rainbow

80Pop2025
album cover
Rainbowは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年9月26日にDouble 07 Entertainment LimitedによりリリースされましたRainbow - Single
アルバムRainbow - Single
リリース日2025年9月26日
レーベルDouble 07 Entertainment Limited
言語English
BPM117
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

omo no go rush me , make you no let this feelings cold
i for buy you dia dia,
but you wan pack your things dey go
ma ya le. anybody
my photocopy of mummy
you be special somebody
seven colors in a rainbow
you shine bright like colors in a rainbow
fine pass agbani darego
agbani darego
like cole palmer i dey cold
you charge me up when i dey low
my baby wey to sweet pass jollof
onitemi come closer
i go be your defender
bi ti rob van dam
i go dey right by your side
when you want me call my line
i go give water jars
give you faster
24/7 ka ma yanfanda
omo no go rush me , make you no let this feelings cold
i for buy you dia dia,
but you wan pack your things dey go
ma ya le. anybody
my photocopy of mummy
you be special somebody
seven colors in a rainbow
you shine bright like colors in a rainbow
fine pass agbani darego
agbani darego
like cole palmer i dey cold
you charge me up when i dey low
my baby wey to sweet pass jollof
seven colors in a rainbow
you shine bright like colors in a rainbow
fine pass agbani darego
agbani darego
like cole palmer i dey cold
you charge me up when i dey low
my baby wey to sweet pass jollof
Written by: Banjo Oluwasemilogo

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...