album cover
Pass
album cover
Passは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年4月24日にQuzzy Gee / Tooxtraloaded IncによりリリースされましたHoly / Pass - Single
2025年4月24日
レーベルQuzzy Gee / Tooxtraloaded Inc
言語English
BPM118
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

The hustle hard no be play play
As I dey press the button make e pay
I no wan suffer, suffer again
Mio lè depressed o emi fe ma jayè
Maye wey go bless me bless the maye
Edumare sign si oromi
I need plenty money
Ki ku mapa mother mi
Na everyday I dey worry
I deserve Happy and Peace
All these bills on me
Plenty money go sort them
Blessed them all my geez
All the night we dey Yankee
Street sabi the Anthem
Oh the love no pass Rip and HBD my broo
No go dey pressure yourself iku yi o ma mo owo
When I reason about my life I still need claro
I for don dey nowo sile maga ni ko dawo
Shalewa nshey parole nitori owo
Won'por leko as e dey go
Omo oro lodi omo owo
Dem no kill person them dey pawo
The hustle hard no be play play
As I dey press the button make e pay
I no wan suffer, suffer again
Mio lè depressed o emi fe ma jayè
Maye wey go bless me bless the maye
Edumare sign si oromi
I need plenty money
Oh the love no pass Rip and HBD my broo
No go dey pressure yourself iku yi o ma mo owo
When I reason about my life I still need claro
I for don dey nowo sile maga ni ko dawo
Omo oro, omo owo
Omo oro, omo owo
Omo oro, omo owo
Omo oro, omo owo
Omo oro, omo owo
Omo oro, omo owo
Omo oro lodi omo owo
Written by: Olamilekan Abdulqudus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...