album cover
Destiny
41
Music
Destinyは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年3月6日にveechによりリリースされましたRound the Clock - EP
album cover
リリース日2025年3月6日
レーベルveech
LanguageEnglish
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM97

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Veech
Veech
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
christian nzewi
christian nzewi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Veech
Veech
Mixing Engineer
Ej Fya
Ej Fya
Producer

歌詞

Hmmm..
Destiny, hmm veech veech veech
Abobi focus, no be everything eyes see wey him dey talk
Guy lock up, dem no dey tell blind man say rain dey fall
Nothing go stop me aje,
I’m steady making money my way
Stop signs no dey my lane, ticket sure e no go fit to cut o
I no dey see anybody for my lane
Me no dey hear shi shi for my pay
Me no fit be Abel to no Cain
I jump o pass am
Destiny! cant change destiny must come to pass
I believe that my destiny must come to pass
Destiny! Cant change destiny must come to pass
I believe that my destiny must come to pass
Believe believe believe
Must come to pass
Everyday dem dey hear my cassette
For radio or you see me for net
For studio i dey kill am forget
Oil dey my head e too sure yea uh
Clear road for that man there
Make dem give am chance
Steady body dey pepper (awona chan)
Make your thoughts become your words
Make your words become your action
Na your action go make your future ({ahan}
Mans destined for greatness
My blessings no fit to cut no
Why worry manner must fall o
Sapa no go fit reach us (nooo)
Na me dey do the job o
I no dey see anybody for my lane
Me no dey hear shi shi for my pay
Me no fit be abel to no cain
I jump o pass am
Destiny! cant change destiny must come to pass
I believe that my destiny must come to pass
Destiny! Cant change destiny must come to pass
I believe that my destiny must come to pass
Believe believe believe
Must come to pass
Written by: christian nzewi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...