album cover
RUN
album cover
RUNは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年10月29日にDANEXXによりリリースされましたRUN - Single
アルバムRUN - Single
2025年10月29日
レーベルDANEXX
言語English
BPM106
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Pain inside my heart o
Tried to recover but I tear myself apart o
All of my worries I lay them up to jah o i
Cos a man never face the kind of battle i
This battle i
Fight again o
Standa well o
Tie my lace I dey waka my way o
It's like every other day o
I no send their talk I Dey para no play o
Omo i para no play o
Oluwa lonsho mi i no fit to fail o
I no fit to
I no fit to fail
I just dey run o
My eye Dey turn o
And i Dey find my enemies left and right Dey wan draw my blood o
I just Dey run o i
My eye Dey turn o i
As I write my melody I dey look up to the lord o lord o i
One or two things Dey wey man no fit to Dey explaini o
Try find remedy but all i could find was more pain oo
Sometimes i be wishing that i could find an antidote i need antidote
I need antidote you know i
Fire Dey head o
I scatter my dread o
As I Dey find my daily bread o
Make a man vex o
Dem say make i undress o
I show my battle scars yes o
Me i no stress o
You know i be DANEXX o
A bad man I'm up next o
No fit Dey test o
Say dem no fit Dey test o
One day them go confess o
RUN o
My eye Dey turn o
And i Dey find my enemies left and right Dey wan draw my blood o
I just Dey run o i
My eye Dey turn o i
As I write my melody I Dey look up to the lord o lord o i
Written by: Boluwatife Ajifowobaje

Loading...