album cover
Update
51
Afro-Pop
Updateは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年11月13日にCherimoya SoundsystemによりリリースされましたParanodeydol - EP
album cover
アルバムParanodeydol - EP
リリース日2025年11月13日
レーベルCherimoya Soundsystem
LanguageEnglish
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM111

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Bryann Chukwuebuka Chiji
Bryann Chukwuebuka Chiji
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
olushola olasupo
olushola olasupo
Composer
Kangmo Lee
Kangmo Lee
Composer
Bryann Chukwuebuka Chiji
Bryann Chukwuebuka Chiji
Songwriter
Stephen Baiyewu
Stephen Baiyewu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
LOL
LOL
Producer
Bryann Chukwuebuka Chiji
Bryann Chukwuebuka Chiji
Co-Producer
Dayrick
Dayrick
Co-Producer

歌詞

[Intro]
Say dem dey find the update
But na we get the update
LOL, shey you get the update?
Babybrii na me get the update?
Say na we get the update
(Player number 1)
[Verse 1]
So many things I don see, many things me I dey see, so I really need to elevate
Oh lord say I need to medicate, well well so I go fit elevate
So much people on me and they wanna copy me
Say they really wanna replicate, replicate, they wan replicate
[Chorus]
Correct work
Say na update
Dem dey find me
Me I no dey
Say I don loss
Say me wey don craze
No follow my lane
When I dey my lane
I go gap you, I go give you mileage
Say the matter too long
No borrow my pain
To all my baddies wey dey organize eh
[Refrain]
I say well done
I say well done
I say well done
Oh my God
I say well done
I say well done
I say well done
Oh my love
[Verse 2]
I dey burst their thinking ogini eh
Melody and swag I consolidate
Anything dem want I facilitate
I facilitate, I go facilitate
Shimmy ya uh shimmy ya uh shimmy ye
Anything dem need I dey facilitate
I facilitate, I go facilitate
Cus lowkey I dey give her mileage
[Verse 3]
Why you wan dey bother me o brother ko mi je
No dey form like say, say you know me well
You no know me well abeg you no know me well
No dey bother me stand fit hold it there
I dey for mountain top with the holy men
Im with the holy men, Im chilling with the holy men
E go risky, risky if you diss me
I be rich kid, street kid, I be mystery
Gen Z, Zinoleesky
Im a big P
Big P like Biggy, I be real G
Oya riponroporipi make I give you this thing
I dey give dem like say I be back to matter Wizkid
Wizzy, Wizzy back to matter Wizkid
Kpom kwem full stop make I give you this thing
[Chorus]
Correct work
Say na update
Dem dey find me
Me I no dey
Say I don loss
Say me wey don craze
No follow my lane
When I dey my lane
I go gap you, I go give you mileage
Say the matter too long
No borrow my pain
To all my baddies wey dey organize eh
[Refrain]
I say well done
I say well done
I say well done
Oh my God
I say well done
I say well done
I say well done
Oh my love
Written by: Bryann Chukwuebuka Chiji, Kangmo Lee, Stephen Baiyewu, olushola olasupo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...