album cover

Jericho (Sempe)

53Afro-Beat2026
album cover
Jericho (Sempe)は、アルバム『{albumName}』の一部として2026年1月9日にPhrv MusicによりリリースされましたJericho (Sempe) - Single
リリース日2026年1月9日
レーベルPhrv Music
言語English
BPM
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Son of God wey get too much anointing
Anything I say fit move a mountain
Say this one no be dream for night
I manifest every thought for mind
I tell am Sempe Sempe
Everything I touch na ten ten ten ten ten
My gee no time for competition Oloun
I fit to bring a line from my last song
Na so the Jericho lie down
As I dey pull up them dey fall down
This type of life na your design
This one na confirm life
I no dey whine whine whine
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Please don't get it confused
We don't move around with chains yo we're setting dem loose
We no be gees with satan, we ain't signing no truce
I'm a child of God yo! You just got introduced
Now you know me, so get jiggy with the rhythm
Give a shout for Joy, blow them trumpets we ain't kidding
We don't sit on fences, we're bringing down every building -
That is not from God, so you gotta think before intruding
Cos it's walls down, walls down
And you know we never now pause now
Wreck it Ralph on the bust down bust down
And this time you know what's up now, sup now
Yea
Yo of course you know the drill we're get em easy
That Kingdom state of mind got us hooked we're getting busy
We ain't taking no days off, can't catch me dizzy
Yo the Lord is on our side that why we're singing
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Written by: Marvel Ahonye Onah

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...