album cover
Moving
album cover
Movingは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年1月1日にMelani RecordsによりリリースされましたStages - EP
アルバムStages - EP
2026年1月1日
レーベルMelani Records
言語English
BPM92
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Mama say, hold on, girl e go clear
Landlord dey knock,ohh him no care
Walking through rain, tryna hide my Pain
City loud, nobody wan dey hear my Name
Sometimes I wonder if I'm on the Right path (right path)
Lotta Lefts on this road
But I pray I'm heading to the right Path ohh ahhh
Rain on my street (oh-oh)
Pain no dey sleep (yeah-yeah)
Every step I take (woah-woah)
Ground still dey deep
But I keep moving
I been on the road (mmh)
Ahhh
Jeje Dey on my own (mmmh)
One day one day one day
Hustle go pay
No pain no gain
Bury my pain
Cuz I'm Searching for fame
Can't be the same
Written by: Obi Naomi Ohotu

Loading...