album cover
Vanity
8
Afro-Beat
Vanityは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年10月3日にBudapest 100 UniversalによりリリースされましたIn My Feelings - EP
album cover
リリース日2025年10月3日
レーベルBudapest 100 Universal
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM95

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Emmanuel Omonigho Njambo
Emmanuel Omonigho Njambo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Omonigho Njambo
Emmanuel Omonigho Njambo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmanuel Omonigho Njambo
Emmanuel Omonigho Njambo
Executive Producer
Preest
Preest
Producer

歌詞

I see my life like a riddle
But nothing simple
I still dey chill oo
Backie and the liquor
I stay away from trouble
Do what I need to
To stay afloat
As the economy cripple
I fit to chop this life
Na reality just dey one kain
I still dey say my prayers overtime
Cause I know my story fit to change one night
Dem no fit to keep up
Graced till stupor
Put my head up
No matter what a man face
I don't need your lecture
Keep am to your self o
Na credit alert fit to make a man day
Nothing wey go hinder me
I prayer against all principalities
I no go mind if I too get money
Even though money na vanity
Sishe gbowo
Padi mi sishe gbowo
Padi mi sishe gbowo
Ore mi sishe gbowo
Ore mi sishe gbowo
Gbowo gbowo
Sishe gbowo
Gbowo gbowo
Sishe gbowo
Gbowo gbowo
Sishe gbowo
Gbowo gbowo
Ring ring ring
My phone dey ring
Mama dey call me she can ask me anything
Though it seems
I too dey win
Nobody knows what I be fighting
I don't live a boring life
Na circumstances make man dey one side
Me I be real
I dont want no fake vibe
So quit pretending and don't call my line
Dem no fit to keep up
Graced till stupor
Put my head up
No matter what a man face
I don't need your lecture
Keep am to your self o
Na credit alert fit to make a man day
Nothing wey go hinder me
I prayer against all principalities
I no go mind if I too get money
Even though money na vanity
Sishe gbowo
Padi mi sishe gbowo
Padi mi sishe gbowo
Ore mi sishe gbowo
Ore mi sishe gbowo (I no go mind)
Gbowo gbowo (if I too get money)
Sishe gbowo. (I no go mind)
Gbowo gbowo (if I too get money)
Sishe gbowo (even though money na vanity)
Gbowo gbowo
Sishe gbowo (I no go mind)
Gbowo gbowo (If I too get money)
Sishe gbowo
Padi mi sishe gbowo
Padi mi sishe gbowo
Ore mi sishe gbowo
Ore mi sishe gbowo (nothing wey go hinder me)
Gbowo gbowo
Sishe gbowo (I pray against all principalities)
Gbowo gbowo
Sishe gbowo (I no go mind if I too get money)
Gbowo gbowo
Sishe gbowo (even though money na vanity)
Gbowo gbowo
Written by: Emmanuel Omonigho Njambo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...